2024:Wikimania/pcm

From Wikimania
This page is a translated version of the page 2024:Wikimania and the translation is 89% complete.

Every year, hundreds of Wikimedians come together to celebrate free knowledge at the annual Wikimania global conference. The 19th edition of Wikimania will happen in Katowice, Poland from 7–10 August as a partnership between Wikimedians of the Central and Eastern Europe region and the Wikimedia Foundation. It will host free knowledge leaders from around the world to discuss issues, report on new projects and approaches, build networks, and exchange ideas.

Na for every year, wey hundreds of Wikimedians they gather together to come dey joli and celebrate free knowledge wey dey happen at the annual wikimania global conference. the one wey go happen now, na the 19th edition of wikimania and them go do am for Katowice, Poland from 7-10 August e go be as parnership wey dey between the Wikimedians of the Central and Eastern Europe region and the Wikimedia Foundation. The event go bring big big people wey be knowledge leaders from around the world to come table and iron out d bege wey people dey get, come give report on project wey dem dey start and how dem go take follow do am, dem go build network and come rob mines with ideas.

The date wey the people supposed use apply for the programme don passed. The people wey dey incharge dey review all proposals and dem go communicate how the matter be for May.

Plenty Reading dey

Peopel wey Come.

Wikimania go happen with people wey go-go dia and online wey be for internet. the money for people wey go attend go-go dia, dem done reduce am and na Wikimedia reduce am to $100. the one wey go happen online, wuna no go pay sisi as Wikimedia Foundation do make am free.

Plenty Reading dey

Scholarships

The Scholarships wey be, dem don conclude am, with 252 full and partial scholarship wey dem give to individuals and 19 seats we dem give am to hubs and regional groups.

Plenty reasding dey

side & Satelite events

Side events wey go be as meetups, photo walks, edit-athons, tours and excursions e go take place when the event dey happen. Plenty Information go come following the publication of the program.

Affiliates wey get interest for hosting local events during Wikimania go fit apply for General support funds or reallocate GSF funds already obtained.

Plenty Reading dey

Yan wey be for Wikimidia

Wikimania is the annual conference celebrating all the free knowledge projects hosted by the Wikimedia FoundationCommons Wikimedia Commons, MediaWiki MediaWiki, Meta-Wiki Meta-Wiki, Wikibooks Wikibooks, Wikidata Wikidata, Wikifunctions Wikifunctions, Wikinews Wikinews, Wikipedia Wikipedia, Wikiquote Wikiquote, Wikisource Wikisource, Wikispecies Wikispecies, Wikiversity Wikiversity, Wikivoyage Wikivoyage, and Wiktionary Wiktionary – with days of conferences, discussions, meetups, training, and workshops. Hundreds of volunteers and Free Knowledge leaders from around the world gather to discuss issues, report on new projects and approaches, and exchange ideas.

Translations of this page